Magufuli dies: President John Pombe Joseph Magufuli biography be like Yar'Adua of Nigeria & Atta Mills of Ghana - News Summed Up

Magufuli dies: President John Pombe Joseph Magufuli biography be like Yar'Adua of Nigeria & Atta Mills of Ghana


Magufuli dies: President John Pombe Joseph Magufuli biography be like Yar'Adua of Nigeria & Atta Mills of Ghana49 minutes wey don passWia dis foto come from, Getty ImagesTanzania President John Pombe Joseph Magufuli death and biography be like Umar Musa Yar'Adua of Nigeria, Pierre Nkurunziza of Burundi and John Atta Mills of Ghana plus four oda African leaders wey die inside office. While many African leaders dey successfully complete dia tenures, some oda dey die for office. BBC Pidgin gada eight African leaders wey die inside officePresident John Pombe Magufuli (2021)Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, John Pombe Joseph MagufuliDi Tanzanian leader John Pombe Magufulidon join di list of African leaders wey die for office. President John Atta Mills (2012)Wia dis foto come from, JOHN ATTA MILLS/FACEBOOK Wetin we call dis foto, John Atta MillsDi Ghana President John Atta Mills wey suffer from thrat cancer die for one hospital for Accra for 2012. President Bingu wa Mutharika (2012)Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bingu wa MutharikaAnother President wey die for 2012 na Bingu wa Mutharika of Malawi.


Source: The North Africa Journal March 18, 2021 16:11 UTC



Loading...
Loading...
  

Loading...

                           
/* -------------------------- overlay advertisemnt -------------------------- */